YouVersion Logo
Search Icon

Matiu 28:5-6

Matiu 28:5-6 PCM

But di angel tell di wimen, “Make una nor fear, I know sey una dey look for Jesus Christ, wey dem nail for cross. E nor dey here, bikos God don wake am up, just as God promise. Make una kom si di place where e liedan put before.