Matiu 22:19-21
Matiu 22:19-21 PCM
Make una show mi di money wey una dey take pay tax.” So dem bring di money kom. Jesus ask dem, “Wish pesin face and name dem stamp put for di money?” Dem ansa, “Na Caesar own.” Jesus kon tell dem, “Den, make una give Caesar wetin bi Caesar own and give God, wetin bi God own.”