YouVersion Logo
Search Icon

Exodus 2:24-25

Exodus 2:24-25 PCM

God hear dia kry and E remember en kovenant wey E make with Abraham, Isaak and Jakob. God si as dem dey sofa, so E kon dey sorry for dem.

Free Reading Plans and Devotionals related to Exodus 2:24-25