YouVersion Logo
Search Icon

Exodus 10:13-14

Exodus 10:13-14 PCM

So Moses stresh di stik wey dey en hand face Egypt. At wons, Oga God make one strong breeze from east blow kom Egypt, both for day and nite. For morning, di breeze from east don karry lokust enter di land. Di lokust kover evriwhere for Egypt, plus di arias wey dey near der. Di wahala strong well-well and dem neva si any lokust like dat before and dem nor go ever si any lokust like dat again.