YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 33:27

Deutronomi 33:27 PCM

Na di God wey go dey forever bi una guide and provida. En hand wey go dey forever, dey support una. E drive all una enemies kon sey make una distroy dem!