YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 30:9

Deutronomi 30:9 PCM

For all di work wey una go do with una hand, God go make una prosper. Una and una animals go get plenty pikin and una plant go produce plenty food. Bikos God go dey happy to make una prosper, just as E dey happy wen una grand-grand papa dey prosper.

Free Reading Plans and Devotionals related to Deutronomi 30:9