YouVersion Logo
Search Icon

Deutronomi 20:1

Deutronomi 20:1 PCM

Wen una go fight una enemies and una si dia horse and dia sojas wey strong pass una own, make una nor fear. Di Oga una God wey bring una kom out from Egypt, dey with una!