1 Timoti 2:8-10
1 Timoti 2:8-10 PCM
So, I wont make evribody dey pray for evriwhere, dey raiz dia holy hand without vexnashon or kworel. I wont make wimen dey dress well with sef kontrol. Nor make yeye hair style; nor wear too mush gold or stones and klot wey dear well-well. Instead, make dem get good karata as wimen wey dey fear God, suppose bi.





