YouVersion Logo
Search Icon

1 Samuel 18:7-8

1 Samuel 18:7-8 PCM

Di wimen wey dey play di music kon dey sing sey, “Saul kill 1,000, but David don kill tazon times tazon pipol.” Dis tin kon make Saul dey vex. E nor like di word wey di wimen dey tok and e kon tink for en mind sey, “Dem dey sey David don kill tazon times tazon pipol, but mi, only 1,000. Wetin e nor get escept di kingdom?”

Free Reading Plans and Devotionals related to 1 Samuel 18:7-8