1
Zekaraya 1:3
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
so make yu tell di pipol sey, “Dis na wetin God wey dey lead heaven sojas tok: ‘Make una turn kom meet mi and I go kom meet una too, dis na wetin Oga God wey dey rule ova evritin, tok.’
Compare
Explore Zekaraya 1:3
2
Zekaraya 1:17
Di angel still sey: “God go help Jerusalem and make di town prosper again and di town go bi en own.”
Explore Zekaraya 1:17
Home
Bible
Plans
Videos