1
Song of Songs 8:6
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make only mi dey yor heart and make I bi like betta ring for yor hand, bikos love strong like deat and feelins for pesin, bi like grave wey nor dey full. E bi like heavy fire and e dey katch well-well.
Compare
Explore Song of Songs 8:6
2
Song of Songs 8:7
Even strong wota nor fit kwensh love; river nor go fit swallow love. Pesin nor go fit buy love with all en propaty, bikos dem nor dey sell am.
Explore Song of Songs 8:7
Home
Bible
Plans
Videos