1
Psalms 35:1
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
My God, make Yu oppoz doz wey dey oppoz mi and fight doz wey dey fight mi.
Compare
Explore Psalms 35:1
2
Psalms 35:27
But make Yu give joy and happiness to pipol wey dey help mi. Make dem always dey sey, “God dey great and E wont make en savant dey save!”
Explore Psalms 35:27
3
Psalms 35:28
Den I go tok about yor korrect judgement and I go praiz Yu forever.
Explore Psalms 35:28
4
Psalms 35:10
I go praiz God with all di bones wey dey my body kon sey: “Na who I wont take kompare with my Oga God? Na who go fit save pipol wey nor strong from pipol wey strong? Na who go fit protet pipol wey nor get help and poor pipol from tif?”
Explore Psalms 35:10
Home
Bible
Plans
Videos