1
Psalms 28:7
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Na God bi my strent, my guide and I trust am with all my heart. My heart dey happy well-well, bikos God help mi. So, I go always dey sing dey tank am.
Compare
Explore Psalms 28:7
2
Psalms 28:8
God dey give en pipol strent and en king dey save, bikos E dey protet am.
Explore Psalms 28:8
3
Psalms 28:6
I go praiz God, bikos E don hear my kry for help!
Explore Psalms 28:6
4
Psalms 28:9
So God, make Yu save yor pipol! Make Yu bless Israel pipol wey bi yor special propaty. Make Yu guide dem like shepad kon karry dem for yor hand forever.
Explore Psalms 28:9
Home
Bible
Plans
Videos