1
Psalms 22:1
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
My God, my God, wetin make Yu forget mi? Wetin make Yu dey far from mi wen I dey kry for help?
Compare
Explore Psalms 22:1
2
Psalms 22:5
Dem kry give Yu and Yu diliver dem. Dem trust Yu and Yu nor ever disgrace dem.
Explore Psalms 22:5
3
Psalms 22:27-28
Di whole eart go know God kon run go meet am. Evribody for di world go bow woship am. Bikos na God bi di king wey get pawa and E dey rules evry nashon.
Explore Psalms 22:27-28
4
Psalms 22:18
Dem divide my klot among demsef. Dem trow dice take divide my garment.
Explore Psalms 22:18
5
Psalms 22:31
Dem go tell doz wey dem neva born naw about all di good tins wey God dey do. Dem go hear about evritin wey E don do.
Explore Psalms 22:31