1
Psalms 14:1
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Na only fools dey tok for dia heart sey, “God nor dey.” Dem nor good at-all and dia ways bad well-well. No one among dem dey do wetin good!
Compare
Explore Psalms 14:1
2
Psalms 14:2
God dey look evribody from heaven; E dey look to si if anybody really get sense and dey find am.
Explore Psalms 14:2
3
Psalms 14:3
But e nor dey, bikos evribody don turn from am; evribody don spoil finish. Nobody dey do good again. Yes! E nor get anybody at-all.
Explore Psalms 14:3