1
Psalms 12:6
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
God promise dey pure well-well like silva wey dem melt for fire.
Compare
Explore Psalms 12:6
2
Psalms 12:7
So Oga God, wi know sey Yu go protet doz wey dem dey opress. Yu go guide dem forever from doz pipol wey sabi lie well-well
Explore Psalms 12:7
3
Psalms 12:5
So God ansa, “Bikos of di wiked tins wey dem don do to pipol wey nor get help and di pains wey poor pipol dey face, I go do sometin; I go fight for dem, bikos na so dem wont make I do since.”
Explore Psalms 12:5