1
Proverbs 4:23
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make yu dey kareful about wetin yu dey tink, bikos na wetin yu tink for yor heart, yu go do.
Compare
Explore Proverbs 4:23
2
Proverbs 4:26
Anytin wey yu won do, make yu plan am well, den evritin wey yu do go dey okay.
Explore Proverbs 4:26
3
Proverbs 4:24
Nor ever lie. Nor do anytin with pipol wey dey lie or tok bad words.
Explore Proverbs 4:24
4
Proverbs 4:7
Na wisdom bi di best tin to get. If yu go get any oda tin, make e bi undastandin.
Explore Proverbs 4:7
5
Proverbs 4:18-19
Raitious pipol ways bi like sun for morning wey dey shine well-well go rish evening. But wiked pipol road dark well-well; dem go fall and dem nor go si wetin make dem fall.
Explore Proverbs 4:18-19
6
Proverbs 4:6
If yu love wisdom, e go protet yu; if yu love am well-well, e go save yu.
Explore Proverbs 4:6
7
Proverbs 4:13
Make yu always remember evritin wey yu don learn, bikos na wetin yu learn go give yu good life, so make yu guide am well-well.
Explore Proverbs 4:13
8
Proverbs 4:14
Nor go where wiked men gada put or follow wetin dem dey do.
Explore Proverbs 4:14
9
Proverbs 4:1
My pikin, make yu listin to wetin yor papa dey tish yu; put yor ear down and yu go undastand.
Explore Proverbs 4:1
Home
Bible
Plans
Videos