1
Proverbs 20:22
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Nor do bad to pesin wey do yu bad, but make yu trust God and E go save yu.
Compare
Explore Proverbs 20:22
2
Proverbs 20:24
Na God dey direct pesin; so how pesin won use en own mind take know as en life go bi?
Explore Proverbs 20:24
3
Proverbs 20:27
God lite dey enter human being spirit kon open all di plans wey dem get.
Explore Proverbs 20:27
4
Proverbs 20:5
Betta advise for pesin heart bi like wota for inside deep well, but pesin wey get wisdom go draw am kom out.
Explore Proverbs 20:5
5
Proverbs 20:19
Pesin wey dey do aproko nor go fit keep sekret. So make yu run from pesin wey dey tok too mush.
Explore Proverbs 20:19
6
Proverbs 20:3
Na only foolish pesin dey start kworel; so di rite tin to do, na to run from am.
Explore Proverbs 20:3
7
Proverbs 20:7
Good pipol dey always do di rite tin and God dey bless dia shidren.
Explore Proverbs 20:7
Home
Bible
Plans
Videos