1
Filippians 1:6
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
I dey sure sey, di Pesin wey start dis good work for una life, go make am pafet until di day wen Christ go kom.
Compare
Explore Filippians 1:6
2
Filippians 1:9-10
I pray make una love dey strong more-more for God tins wey una learn and make E help una undastand, so dat una go fit choose wetin betta pass and as una dey do so, una go dey ready for di day wen Christ go kom.
Explore Filippians 1:9-10
3
Filippians 1:21
Bikos to mi, to dey dis life, na to live for Christ and to die inside Christ, na dat one betta pass.
Explore Filippians 1:21
4
Filippians 1:3
I dey tank my God evritime I remember una.
Explore Filippians 1:3
5
Filippians 1:27
Make una life dey show sey una bilive Christ message, so dat weda I kom si una or not, I go dey hear sey una dey strong with one spirit, one mind and dey fight togeda make di gospel for stand.
Explore Filippians 1:27
6
Filippians 1:20
Di hope wey I get bi sey, shame nor go ever fit katch mi; my heart go strong well-well and as I dey do naw, na so I go always dey do. Evritin for my body go praiz Christ, weda I dey alive or I don die.
Explore Filippians 1:20
7
Filippians 1:29
God don give una dis sign, nor bi only make una for bilive Christ, but make una for still sofa for am
Explore Filippians 1:29
Home
Bible
Plans
Videos