1
Mark 11:24
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Na dis make mi dey tell una sey, anytin wey una pray and ask God for, make una bilive sey una don get am and e go bi una own.
Compare
Explore Mark 11:24
2
Mark 11:23
I tell una true word, if anybody tell dis mountin, ‘Komot from here go enter di sea’ and di pesin nor get doubol mind, but bilive sey wetin e tok go happen, God go do am for am.
Explore Mark 11:23
3
Mark 11:25
Anytime una dey pray, if una get anytin for mind against anybody, make una forgi-am, so dat una Papa wey dey heaven go forgive una too.
Explore Mark 11:25
4
Mark 11:22
Jesus tell dem, “Make una get faith for God.
Explore Mark 11:22
5
Mark 11:17
Den e tell dem, “Dem rite am sey, “ ‘Pipol go koll My house, Prayer house for di whole world.’ But una don turn am to where tif dey stay.”
Explore Mark 11:17
6
Mark 11:9
Di pipol wey dey front and di ones wey dey follow am for back kon dey shaut, “Hosanna! God don bless di King wey dey kom with en name.
Explore Mark 11:9
7
Mark 11:10
God don bless awa papa David kingdom wey dey kom. Hosanna, wi hail o-o!”
Explore Mark 11:10
Home
Bible
Plans
Videos