1
Exodus 23:25-26
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
“If una serve di Oga una God, E go bless una bread and wota kon remove all una sickness. Evry woman go get shidren and doz wey get belle for una land, go must born pikin and una go get long life.
Compare
Explore Exodus 23:25-26
2
Exodus 23:20
“I go send one angel wey go protet una for front as una dey go and e go bring una kom di place wey I don prepare for una.
Explore Exodus 23:20
3
Exodus 23:22
But if una obey am kon do all di tins wey I tell una, den I go bi enemy to doz wey bi una enemies and I go fight doz wey dey fight against una.
Explore Exodus 23:22
4
Exodus 23:2-3
“Make una nor follow pipol do wiked tins; for inside yard, make una nor tok wetin una eye nor si, bikos plenty pipol dey tok am to take win dia kase and make una nor lie against poor pesin for kourt.
Explore Exodus 23:2-3
5
Exodus 23:1
“Make una nor dey tok wetin una eye nor si. Make una nor join wiked pipol lie for pesin head.
Explore Exodus 23:1
Home
Bible
Plans
Videos