1
Exodus 22:22-23
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
“Make una nor sofa wimen wey dia husband don die or shidren wey nor get papa and mama. If una sofa dem and dem kry kom meet mi, I go listin to dem.
Compare
Explore Exodus 22:22-23
2
Exodus 22:21
“Make una nor sofa or opress strenja, bikos una bi strenja before for Egypt.
Explore Exodus 22:21
3
Exodus 22:18
“Make una nor allow witch live.
Explore Exodus 22:18
4
Exodus 22:25
“If una borrow money give poor pipol wey dey among una, make una nor do like sey una borrow money and make una nor add join di money wen dem won pay back.
Explore Exodus 22:25
Home
Bible
Plans
Videos