1
Deutronomi 34:10
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
E nor ever get any oda profet for Israel wey bi like Moses, wey si God face-to-face.
Compare
Explore Deutronomi 34:10
2
Deutronomi 34:9
Naw, Nun pikin, Joshua get wisdom well-well, bikos Moses don pray for am. So Israel pipol dey obey Joshua and dey do God kommand wey E give dem thru Moses.
Explore Deutronomi 34:9
3
Deutronomi 34:7
Moses na one hundred and twenty years wen e die, but en eye still klear and e still strong like yong boy.
Explore Deutronomi 34:7