1
Deutronomi 20:4
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Bikos di Oga una God dey go with una! E go fight una enemies for una kon make una win di war!”
Compare
Explore Deutronomi 20:4
2
Deutronomi 20:1
Wen una go fight una enemies and una si dia horse and dia sojas wey strong pass una own, make una nor fear. Di Oga una God wey bring una kom out from Egypt, dey with una!
Explore Deutronomi 20:1
3
Deutronomi 20:3
E go tell dem, “Israel men, make una listin to mi! Today, as una dey go fight una enemies, make una nor fear at-all! Make una heart nor fail una or una kon dey shake for dia front like pikin wey nor well.
Explore Deutronomi 20:3