1
Acts 10:34-35
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Den Pita tell dem, “Naw, I don undastand sey God nor dey opress anybody, but for evry tribe, di pesin wey fear am and dey do wetin good, na dat pesin, E dey like.
Compare
Explore Acts 10:34-35
2
Acts 10:43
All di profets tok about am sey, ‘Evribody wey bilive am, thru en name, God go forgive dem.’ ”
Explore Acts 10:43
Home
Bible
Plans
Videos