1
2 Tesalonians 2:3
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Make nobody deceive una. Bikos dat day nor go kom until trobol go first kom and true-true, di pesin wey God go distroy, go kom out.
Compare
Explore 2 Tesalonians 2:3
2
2 Tesalonians 2:13
But my brodas and sistas wey God love, wi dey always tank God for una evritime, bikos God don choose una from di biginnin sey, E go save una with di Holy Spirit pawa wey go make una dey holy, since una get faith and trut.
Explore 2 Tesalonians 2:13
3
2 Tesalonians 2:4
E go oppoz and karry ensef pass God and oda tins wey pipol dey woship. E go even sidan for God Temple dey tok sey e bi God.
Explore 2 Tesalonians 2:4
4
2 Tesalonians 2:16-17
Naw I dey pray sey, God wey love and give us betta konfort thru en grace and hope, go enkourage and give una pawa for all di good work wey una dey do or di words wey una dey tok.
Explore 2 Tesalonians 2:16-17
5
2 Tesalonians 2:11
So God go make dem deceive dis pipol well-well and dem go bilive dia lie-lie.
Explore 2 Tesalonians 2:11
6
2 Tesalonians 2:9-10
Di wiked man go kom with Satan pawa and e go do difren mirakles and wonders. E go use wayo deceive doz wey go perish, bikos dem nor won love and respet di trut wey for save dem.
Explore 2 Tesalonians 2:9-10
7
2 Tesalonians 2:7
Dis wikedness don already dey work for sekret and dem go dey sekret until di pesin, wey bi di Holy Spirit wey dey whole dem, go komot for road.
Explore 2 Tesalonians 2:7
Home
Bible
Plans
Videos