1
1 Korintians 2:9
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
But God word sey, “No eye don ever si; no ear don hear, even pesin mind nor fit tink about di tins wey God don prepare for pipol wey love am.”
Compare
Explore 1 Korintians 2:9
2
1 Korintians 2:14
So, na only who get God Spirit fit undastand spiritual blessings. Pesin wey nor get God Spirit, nor go fit undastand wetin di Spirit dey tok.
Explore 1 Korintians 2:14
3
1 Korintians 2:10
God show us dis tins thru en Spirit, bikos di Spirit dey find evritin; even di deep tins wey dey God mind.
Explore 1 Korintians 2:10
4
1 Korintians 2:12
God give us en Spirit, so wi nor dey tink as dis world pipol dey tink and naim make us know di blessings wey God don give us.
Explore 1 Korintians 2:12
5
1 Korintians 2:4-5
Wen I dey tok and prish to una, I nor try to show sey I get sense, but I dey do evritin with God pawa wey di Holy Spirit dey give, so dat una faith go dey for God pawa, nor bi human being wisdom.
Explore 1 Korintians 2:4-5
Home
Bible
Plans
Videos