1
1 Korintians 13:4-5
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Love dey kind and patient, e nor dey jealous or boast or dey proud. Love nor get long-trot or dey vex. E nor dey remember di bad tins wey odas do.
Compare
Explore 1 Korintians 13:4-5
2
1 Korintians 13:7
Love dey bear evritin and e get faith, hope and patient.
Explore 1 Korintians 13:7
3
1 Korintians 13:6
E nor dey happy with wiked pipol, but e dey happy with di trut.
Explore 1 Korintians 13:6
4
1 Korintians 13:13
And naw wi get faith, hope and love. But di one wey big pass for di three, na love.
Explore 1 Korintians 13:13
5
1 Korintians 13:8
Love nor dey fail and e go dey forever. Pipol nor go profesai forever and doz wey dey tok with difren-difren language, go stop. For dat time, wi go forget evritin wey wi know.
Explore 1 Korintians 13:8
6
1 Korintians 13:1
If I dey tok di language wey human being and angels dey tok
Explore 1 Korintians 13:1
7
1 Korintians 13:2
if I dey profesai and fit undastand evry sekret and knowledge or if I get faith wey fit move mountins and I nor love oda pipol, I go bi nor-tin.
Explore 1 Korintians 13:2
8
1 Korintians 13:3
If I give pipol evritin wey I get kon sey make dem burn mi alive, but I nor love odas, I nor go gain anytin.
Explore 1 Korintians 13:3
9
1 Korintians 13:11
Wen wi neva know Christ, wi dey tink and tok like small shidren. But naw wen wi don know am, wi nor dey do like small shidren again.
Explore 1 Korintians 13:11
Home
Bible
Plans
Videos