1
Luke 2:11
Holy Bible Nigerian Pidgin English
pcm
Today, dem born una Savior for dis town wey David from kom, en name na Christ, wey bi di Oga God.
เปรียบเทียบ
สำรวจ Luke 2:11
2
Luke 2:10
Di angel tell dem, “Make una nor fear! Make una listin well, bikos I kom tell una news wey go make pipol happy.
สำรวจ Luke 2:10
3
Luke 2:14
“Na only God get Glory for heaven and eart, make peace and favor dey with evribody.”
สำรวจ Luke 2:14
4
Luke 2:52
Jesus kon dey get sense more-more as e dey grow, so God and pipol like am well-well.
สำรวจ Luke 2:52
5
Luke 2:12
Na dis go bi sign wey una go take know am: Una go si pikin wey dem use klot wrap inside where dem dey keep animal.”
สำรวจ Luke 2:12
6
Luke 2:8-9
Some shepads dey for dat aria, dey kare for dia sheep for nite. God angel appear to dem and God glory kon dey shine for evriwhere, den fear katch dem.
สำรวจ Luke 2:8-9
หน้าหลัก
พระคัมภีร์
แผนการอ่าน
วิดีโอ