Logo YouVersion
AlkitabRencanaVideo
Dapatkan Aplikasinya
Pemilih Bahasa
Ikon Pencarian

Ayat-ayat Alkitab Ternama dari Matiu 15

1

Matiu 15:18-19

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

But di tins wey dey kom out from pesin mout, dey kom from en heart and na dis tins dey make di pesin dirty. Na from pesin heart bad-bad tins dey kom out and na dis tins dey make dem kill; sleep with who dem nor marry; tif; lie and judge pesin for en back.

Bandingkan

Telusuri Matiu 15:18-19

2

Matiu 15:11

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Nor bi wetin pesin chop dey make am dirty, but na wetin e tok from en mout.”

Bandingkan

Telusuri Matiu 15:11

3

Matiu 15:8-9

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

“ ‘Dis pipol dey praiz mi with dia mout, but dia heart dey far from mi and di woship wey dem dey give mi, dey yuzles, bikos dem dey tish tradishon wey human being get.’ ”

Bandingkan

Telusuri Matiu 15:8-9

4

Matiu 15:28

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

So Jesus tell am, “Madam, yor faith big well-well! Make wetin yu dey find rish yor hand.” Dat same time, di pikin kon well.

Bandingkan

Telusuri Matiu 15:28

5

Matiu 15:25-27

Holy Bible Nigerian Pidgin English

pcm

Di woman knee down for en front kon dey beg am sey, “Oga God, make yu help mi!” Jesus tell am, “E nor good to give dog di bread wey shidren suppose to chop.” Den di woman ansa, “Yes Oga God. But di dog demsef dey chop di small-small bread wey dey fall from dia oga tabol.”

Bandingkan

Telusuri Matiu 15:25-27

Rencana Bacaan dan Renungan gratis terkait dengan Matiu 15

Pasal Sebelumnya
Pasal Berikutnya
YouVersion

Mendorong dan menantang Anda mencari keintiman dengan Tuhan setiap hari.

Pelayanan

Tentang

Karier

Sukarelawan

Blog

Pers

Tautan Berguna

Bantuan

Sumbang

Versi Alkitab

Alkitab Audio

Bahasa Alkitab

Ayat Hari Ini


Pelayanan Digital dari

Life.Church
English (US)

©2025 Life.Church / YouVersion

Kebijakan PrivasiSyarat
Program Pengungkapan Kerentanan
FacebookTwitterInstagramYouTubePinterest

Beranda

Alkitab

Rencana

Video