Zekaraya 8:16-17
Zekaraya 8:16-17 PCM
But dis na wetin una go do: ‘Make una always dey tell each oda di trut. Make una judge well, di kind judgement wey dey bring peace. Make una nor plan bad against each oda or swear as una dey tok wetin una eye nor si. I hate lie, opreshon and doz wey dey kause wahala.’ ”





