YouVersion Logo
Search Icon

Titus 2:11-12

Titus 2:11-12 PCM

Bikos God grace wey bring salvashon, don kom out make evribody si am. Di grace dey tish us sey, make wi nor live like pipol wey nor know God or dey bihave anyhow. So make wi dey kontrol awasef; dey do good and follow God for dis time wey wi dey so

Verse Images for Titus 2:11-12

Titus 2:11-12 - Bikos God grace wey bring salvashon, don kom out make evribody si am. Di grace dey tish us sey, make wi nor live like pipol wey nor know God or dey bihave anyhow. So make wi dey kontrol awasef; dey do good and follow God for dis time wey wi dey soTitus 2:11-12 - Bikos God grace wey bring salvashon, don kom out make evribody si am. Di grace dey tish us sey, make wi nor live like pipol wey nor know God or dey bihave anyhow. So make wi dey kontrol awasef; dey do good and follow God for dis time wey wi dey soTitus 2:11-12 - Bikos God grace wey bring salvashon, don kom out make evribody si am. Di grace dey tish us sey, make wi nor live like pipol wey nor know God or dey bihave anyhow. So make wi dey kontrol awasef; dey do good and follow God for dis time wey wi dey soTitus 2:11-12 - Bikos God grace wey bring salvashon, don kom out make evribody si am. Di grace dey tish us sey, make wi nor live like pipol wey nor know God or dey bihave anyhow. So make wi dey kontrol awasef; dey do good and follow God for dis time wey wi dey soTitus 2:11-12 - Bikos God grace wey bring salvashon, don kom out make evribody si am. Di grace dey tish us sey, make wi nor live like pipol wey nor know God or dey bihave anyhow. So make wi dey kontrol awasef; dey do good and follow God for dis time wey wi dey so

Free Reading Plans and Devotionals related to Titus 2:11-12