YouVersion Logo
Search Icon

Psalms 31:23

Psalms 31:23 PCM

All of una wey dey fear and obey God, make una love am! Bikos God dey protet pipol wey dey loyal to am, but E dey vex ponish doz wey dey do wiked tins.

Related Videos

Free Reading Plans and Devotionals related to Psalms 31:23