Proverbs 2:21-22
Proverbs 2:21-22 PCM
Raitious pipol and doz wey get respet go stay for di land wey bi awa own. But just as dem dey rut plant komot for groun, na so God too go porshu wiked pipol kon rut sinnas komot from di land.