Proverbs 1:7-8
Proverbs 1:7-8 PCM
For yu to get wisdom, yu most fear God, but na only foolish pipol dey rijet wisdom and good advise. My pikin, make yu listin wen yor papa dey korrect yu and follow wetin yor mama dey tish yu