Filippians 2:3-4
Filippians 2:3-4 PCM
Make una nor dey karry body up, but make una trit each oda like unasef. Instead, una dey do wetin una like, bikos of di tins wey una go gain, so dat una go fit boast. Make una nor dey tink about unasef alone and wetin una wont, but make una dey tink about wetin good for odas too.