Filippians 2:14-15
Filippians 2:14-15 PCM
Make una nor use vexnashon take work for God, so dat una nor go get any blame and una go dey klean. God Pikin nor get fault; even doh una dey live for di world wey bad pipol dey, una go dey shine like stars