YouVersion Logo
Search Icon

Nombas 32:23

Nombas 32:23 PCM

“But if una nor do wetin una promise, I dey warn una, bikos na sin una don kommit against God bi dat. Make una nor konfuse unasef; bikos una go must get di ponishment for una sin.

Free Reading Plans and Devotionals related to Nombas 32:23