YouVersion Logo
Search Icon

Nombas 14:21-23

Nombas 14:21-23 PCM

But I promise sey, as long as I dey, non of dis pipol go dey alive to enter di land. Dem don si my glory and mirakle wey I do for Egypt and for di wildaness, but dem don too try my patient, bikos dem nor gri obey mi. Doz wey rijet mi nor go ever enter di land wey I promise dia grand-grand papa.