YouVersion Logo
Search Icon

Matiu 27:22-23

Matiu 27:22-23 PCM

So, Pilate kon still ask dem, “Den wetin I go do with Jesus wey dem dey koll Christ?” All of dem kon ansa, “Nail am for cross!” Pilate kon ask, “Why? Wish bad tin e do?” But dem kon dey shaut more-more, “Nail am for cross!”

Free Reading Plans and Devotionals related to Matiu 27:22-23