YouVersion Logo
Search Icon

Matiu 24:9-11

Matiu 24:9-11 PCM

“Dem go karry una wey bi my disciples give pipol wey go sofa and kill una. Bikos of mi, pipol for difren town wey nor know God, go hate una. Many pipol nor go gri follow mi again and dem go dey lie and hate each oda. Many wayo profets go kom and dem go deceive many pipol.

Free Reading Plans and Devotionals related to Matiu 24:9-11