Matiu 17:17-18
Matiu 17:17-18 PCM
Jesus kon ansa, “Una wey nor get faith and wey nor know wetin to do! How long I go dey with una? How long I go bear with una? Make una bring di boy kom here.” Den Jesus kommand di demon komot from di boy body and at wons, di boy kon well.