YouVersion Logo
Search Icon

Luke 3:4-6

Luke 3:4-6 PCM

As Profet Isaya tok for di book wey e rite sey, “One vois dey shaut for inside wildaness sey: ‘Prepare di way for di Oga God and make en road strait. Evry place wey low, God go make am high and evry place wey high, God go make am low, bend-bend road go strait, di road wey bad, go good and evribody for dis world go si God salvashon.’ ”