Luke 3:21-22
Luke 3:21-22 PCM
So wen all di pipol don baptize, Jesus ensef kon baptize too. Wen e dey pray, heaven open, di Holy Spirit kom down for en head like dove. Den one vois tok from heaven sey, “Yu bi my Pikin wey I love well-well and yu dey make belle sweet mi.”