Joshua 22:5
Joshua 22:5 PCM
But make una dey obey God kommand and laws wey en savant Moses tell una with kare; make una dey loyal to am kon serve am with all una heart and body!”