YouVersion Logo
Search Icon

John 4:23

John 4:23 PCM

But di time dey kom and e don even rish, wen di pipol wey won really serve God, go serve am for di true way, wey God Spirit go show dem.

Free Reading Plans and Devotionals related to John 4:23