YouVersion Logo
Search Icon

John 16:13

John 16:13 PCM

But wen God Spirit kom, e go show una di trut. E nor go tok wetin dey en mind, but e go tok wetin e hear from God and wetin go happen afta I don go.

Verse Image for John 16:13

John 16:13 - But wen God Spirit kom, e go show una di trut. E nor go tok wetin dey en mind, but e go tok wetin e hear from God and wetin go happen afta I don go.

Free Reading Plans and Devotionals related to John 16:13