YouVersion Logo
Search Icon

Exodus 9:18-19

Exodus 9:18-19 PCM

So, by dis time tumoro, I go make strong ice-blok rain wey dem dey koll ‘hail’, fall as e neva fall for Egypt before. So naw, make yu go tell yor pipol make dem gada all dia animal and evritin wey dem get komot from di field kon kover dem for house. Dis na bikos anybody wey di ice-blok rain fall meet for outside, go die!” ’ ”