YouVersion Logo
Search Icon

Exodus 8:18-19

Exodus 8:18-19 PCM

Wen di juju-men try to bring out san-san fly with dia juju pawa, dem nor fit do am. So san-san fly kon dey gada both Egypt pipol and dia animals. Di juju-men kon tell Fero, “Dis na God handwork!” But Fero heart still strong and sturbon and e nor gri listin to dem, just as God tok.