YouVersion Logo
Search Icon

Exodus 7:9-10

Exodus 7:9-10 PCM

“Wen Fero sey, ‘Make una do sometin to make mi bilive!’ Den yu go tell Aaron, Trow di stik for groun for Fero front and e go shange to snake.” Wen Moses and Aaron go meet Fero, dem do as God kommand dem. Aaron trow di stik for groun for where Fero and en savants dey and e shange to snake.

Free Reading Plans and Devotionals related to Exodus 7:9-10